album cover
Kilode
16,334
Music
Kilode은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2018년 8월 27일일에 Dvpper Music에서 발매되었습니다.Kilode - Single
album cover
발매일2018년 8월 27일
라벨Dvpper Music
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Pryme
Pryme
실연자
Peruzzi
Peruzzi
실연자
Davido
Davido
실연자
작곡 및 작사
Pryme
Pryme
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
FreshVDM
FreshVDM
프로듀서

가사

[Intro]
Come gimme love, their daddy
E dey hold me for work, their daddy
I'm looo
If you no wan gimme love
Itʼs Davido
Their daddy
Oh their daddy
Why you dey hold me for work
Pryme official
Their daddy
Damn fresh on the beat
[Verse 1]
Girl I no go do you ojoro
Like bread and butter we go dey together baby oh yeah
Pass me your love make we turn up oh oh oh oh, yeh
The way you do dey make me dey go crazy for you
Dem say love e dey blind, but I dey see am for your eyes
Erimma you are my life
Obu mu na gi final
Look around, look around, baby see what you've done to me
Sisi don't you realise yeah yeah
[Chorus]
Baby ki lo de?
Wetin you give me chop oh?
Wetin you give me chop oh?
Baby ki lo de?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again, oh yeah yeah
[Bridge]
Come gimme love, their daddy
E dey hold me for work, their daddy
If you no wan gimme love, their daddy
Why you dey hold me for work?
Their daddy
[Verse 2]
Same shawdy we dey wine for the dough
You for gimme love before I sample the kpo
Kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo the kpo kpo
My heart e dey beat e dey go go (Go go go slow)
Na one me I no know
Whether na Gucci ,Ferragamo
Wey make you wan dey run away
I no know again, baby tell me ki lo de?
[Verse 3]
Manya manya
See girl I don high and I can't stop
But I wan chop but I can't chop
Cus you no dey eh yeah
Manya manya
See girl I don high, yeh eh
Girl I can't stop, yeh eh
[Chorus]
Baby ki lo de?
Wetin you give me chop oh?
Wetin you give me chop oh?
Baby ki lo de?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again, oh yeah yeah
[Bridge]
Come gimme love, their daddy
E dey hold me for work, their daddy
If you no wan gimme love, their daddy
Why you dey hold me for work?
Their daddy
[Verse 4]
Na your food I dey wan chop
Everything go be non-stop
For your sake I go lock up
Ṣe na me you go wan marry?
My pikin you gats carry
You go live you no go work hard
She say na so the lifestyle dey dey?
I say na so the lifestyle dey play
Chop life!
[Verse 5]
Oh we get it all, you can wear it all, that life
I give you tons of pearls give you all the world o ṣe, sweet life
For you I sing a song and amma out put you on o ṣe, my life
O ṣe, your life
[Chorus]
Baby ki lo de?
Wetin you give me chop oh?
Wetin you give me chop oh?
Wetin you give me chop oh?
Baby ki lo de?
Me I go wan chop again
Me I go wan chop again
Written by: Pryme
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...