album cover
Ginger Me
album cover
Ginger Me은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 21일일에 Azuri에서 발매되었습니다.Orinlabi - EP
발매일2024년 12월 21일
라벨Azuri
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

I no dey joke with my comfort
anything wey go stress me I don comot
I still get backy mo ma ton na si
Omo ologo shi ma ton na
Cuz me I no dey sleep I no dey relent
Omo ologo ton wo givenchy
I dey do my thing omo mi o fe oshi
and if I drop my gbedu kejosi
fatimoh shomajo
Shomajo bi toyin tomato
and if I drop am shomajo I go carry u like your commando
so many thinking wey dey for mind
but too much thinking no ft solve problem
From here to Yankee me I dey confirm
Kori ademi koma sunta
my body dey pepper me make this hustle do me jejely
money dey make me happy o na why I dey mind my business
na money dey ginger me tell all that girls make dem sempe
no dey show me pattern
baby kila nbaka
Oya turn ur backside, baby showo pata
mawo be o mawobe
Omo oromi mawobe
U be Bentley mawo keke
Ton ba besi show them pepper
Mo ni aye moma jeku
God don put food for my table
Funmi ni Hennessy funmi Banku
Jaye me I no dey Calcu…
dey want to totorimi ah
adura ngbalorimi ah
I no dey fall for billing ah
No go dey concobili ah
dey want to join body ni ah
adura ngba lorimi ah
I no dey fall for billing ah
no go dey concobili ah
fatimoh shomajo
Shomajo bi toyin tomato
and if I drop am shomajo I go carry u like your commando
so many thinking wey dey for mind
but too much thinking no ft solve problem
From here to Yankee me I dey confirm
Kori ademi koma sunta
my body dey pepper me make this hustle do me jejely
money dey make me happy o na why I dey mind my business
na money dey ginger me tell all that girls make dem sempe
no dey show me pattern
baby kila nbaka
Oya turn ur backside, baby showo pata
Badboidonal mellydonal shima gbera
Nna nna nna
Written by: Mellydonal

Loading...