album cover
Concussion
album cover
Concussion은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 7월 7일일에 Savage Space에서 발매되었습니다.That Uzere Boy
2023년 7월 7일
라벨Savage Space
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Intro]
Ogidi gan gan gan
[PreChorus]
Hmmm
Looku looku
I see the ukwu
Amakachukwu
Ogidi gan gan gan
Biggy ukwu
Wetin you do to?
Ifeanyịchukwu
E no fit talk, talk, talk
[Chorus]
E be like magic, she use medicine
Cos, omoh the thing too soft
I'm liking this our chemistry, ehn
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
[Verse 1]
Sarewa, come for me
I’m feeling your body
E dey woundjure me
I no be small pikin
I’m liking what I see
E dey woundjure me
How much to pay for attention?
My salary and my pension fee
If you see what I see
You want to woundjure me
[PreChorus]
Looku looku
I see the ukwu
Amakachukwu
Ogidi gan gan gan
Biggy ukwu
Wetin you do to?
Ifeanyịchukwu
E no fit talk, talk, talk
[Chorus]
E be like magic, she use medicine
Cos, omoh the thing too soft
I'm liking this our chemistry, ehn
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
[Outro]
Sarewa, come for me
I'm feeling your body
E dey woundjure me
I no be small pikin
I'm liking what I see
E dey woundjure me
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
You gimme concussion (Uh-uh-uh)
Written by: Ernest Ogaga Itiveh, Godson Essi, Nwamu Francis Chukwududem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...