album cover
Work
622
Music
Work은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 26일일에 Azuri에서 발매되었습니다.Work - Single
album cover
발매일2024년 9월 26일
라벨Azuri
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Xbusta
Xbusta
실연자
작곡 및 작사
Okafor Golden Chinedu
Okafor Golden Chinedu
작곡가

가사

Wake up wake up joor (Daddy eh),your mates are making money you dey sleep, see this guy
uh
Your papa no get money you dey sleep, abii na craze wey dey worry you
You never buy mansion you the rest abii na swear wey dem swear for you
You never drive big benz you Dey relax ah wetin dey do this man
I no need to tell you what to do, if you want live good life
make you wake up and
Work, work, work , work, work, work work
Wake up and
Work, work, work , work, work, work work (press button)
Work, work, work , work, work, work work
Oya make you get up and
Work, work, work , work, work, work work
Money on my mind
Steady on the grind
If e no be money I ain’t fucking with my time
Working every night
Cos I gat to shine
I no dey look for friendship, na money I dey find
I need the mulla for the bank,so I must work
I need to focus on my grind, so I must chop
If I Dey find update, me I must talk
So I Dey push myself, i dey get up and
Work, work, work , work, work, work work
Oya make you get up and
Work, work, work , work, work, work work (press button)
Work, work, work , work, work, work work
Oya make you get up and
Work, work, work , work, work, work work
Uh
Heaven go help you if you help yourself
Work hard make you bless yourself
If you no want to dey beg for help
E better make you start to stress yourself
I just wanna ball, me I no go dull
Standing on my ten toes, me I no go fall
Energy to carry on, I look up to GOD
I no fear nobody na the money wey I want
I need the mulla for the bank,so I must work
I need to focus on my grind, so I must chop
If I Dey find update, me I must talk
So I Dey push myself i dey get up and
Work, work, work , work, work, work work
Make you get up and
Work, work, work , work, work, work work (press button)
(Receiver dey sleep, giver dey awake guy)
Work, work, work , work, work, work work
(We are talking western union, you are talking student union)
make you get up and
Work, work, work , work, work, work work
Oya make you get up and
Work, work, work , work, work, work work
I say make you get up and
Work, work, work , work, work, work work
(Press button)
Work, work, work , work, work, work work
Oya make you get up and
Work, work, work , work, work, work work
Written by: Okafor Golden Chinedu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...