album cover
Activate
14
아프로비트
Activate은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 14일일에 Azuri에서 발매되었습니다.Activate - Single
album cover
발매일2024년 11월 14일
라벨Azuri
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM75

크레딧

실연 아티스트
Tepidz
Tepidz
실연자
Jadu
Jadu
실연자
작곡 및 작사
Jadu
Jadu
작곡가
Adegboyega Abiola
Adegboyega Abiola
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Jadu
Jadu
프로듀서

가사

Dododotido
Look me well you say I no dey try
I'm getting chedda my pocket no dey dry
A sise ko wope
Lati agege de Orile
Anything I do for money
Never Lazy shit not funny
Can't blame me I'm not sorry
Never sleeping kerosene
Shine my light like halogen
While I'm working them they sleep
Leyin wa ko se lo mi
Omo you dey motivate me
You Dey activate me
You Dey captivate me
Right now we dey cause debating
How live life lately no delaying
Many things fit dey complicated
Wetin concern me I'm motivated
Brand new shoes with the label
Anything them talk ashima de be
A sise
Kowope
We outside Friday
Spending money till Monday
A sise
Kowope
We outside Friday
Spending money till Monday
Oluwa lon Shola
I Dey see signs and wonders
Everyday he bless my way
And if na Man he go cast am
Sometimes I think am twice
Think I'm right
Think am why
Tell me why I no go chop life
Paid the price
Is really why
Them feel the sound
From gbadaga to worldwide
To worldwide
Oloun to worldwide
And a get girlie
Coke bottle she too hot to handle
And a get girlie
Coke bottle she too hot to handle
Omo you dey motivate me
You Dey activate me
You Dey captivate me
Right now we dey cause debating
How live life lately no delaying
Many things fit dey complicated
Wetin concern me I'm motivated
Brand new shoes with the label
Anything them talk ashima de be
A sise
Kowope
We outside Friday
Spending money till Monday
A sise
Kowope
We outside Friday
Spending money till Monday
Written by: Adegboyega Abiola, Jadu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...