album cover
Glory
36,810
Afro-Beat
Glory은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 20일일에 Encore Recordings에서 발매되었습니다.Glory - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:00 - 00:05
Glory은(는) 지난 주에 처음 몇 초 동안에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:15
00:35
00:50
01:00
01:10
01:15
01:20
01:30
02:25
00:00
02:39

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Victony
Victony
리드 보컬
작곡 및 작사
Anthony Ebuka Victor
Anthony Ebuka Victor
작사가 겸 작곡가
Oluwasemilogo Banjo
Oluwasemilogo Banjo
작사가 겸 작곡가
Benjamin Wilson
Benjamin Wilson
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ben10k
Ben10k
프로듀서
Semzi
Semzi
프로듀서
Chuma Hoodini Nwokike
Chuma Hoodini Nwokike
마스터링 엔지니어, 믹싱 엔지니어
Peter A. Barker
Peter A. Barker
몰입형 믹싱 엔지니어
Jacob Stewart
Jacob Stewart
어시스턴트 엔지니어

가사

[Verse 1]
Prayer for my people, beggi help me say amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say way we get the upper hand
Come on baby, you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
[Verse 2]
Glory to God, glory to God
Somebody say "Oghene doh"
Say them for give me, a little love
Wey I for use push, a little more
If I talk the things, wey we do
You for tell me say, no be true talk
Even when I dey for ground, I dey moon walk
Glory to God, glory to God oh
[Verse 3]
Ehen caboo caboo bentayga
Tequila we no dilute, bad behavior
Kele wey dey do balloon dem dey here
See that one for black, her name na temptation
Anything she wants, I got it I say so
Chrome heart to remember your savior
Birkin, you go use that one play
So we for flex on everybody, wey say we be failure
(Oooooh ahoooo)
I pray I never lose myself on this road
Them never see Ebelebe for beast mode
So I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me
Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am dem no know so eh
[Chorus]
Glory to God, glory to God
(Ahoooo)
Somebody say "Oghene doh"
Say dem for give me a little love
(Eeeh eh)
Wey I for use push a little more
If I talk the things wey we do
(Oh oooooh)
You for tell me say no be true talk
Even when I dey for ground, I dey moon walk
Glory to God, glory to God oh
[Bridge]
Say my, name Lord
Save my, saviors
Red sky, I sail on
Keep my head high, and lay low
Need a bird eye for the radar
Need a third eye for the traitors
Say my, name Lord
[Chorus]
Hear my, prayer for my people, beggi help me say amen
Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say way we get the upper hand
Come on baby, you can have a look
Come see how we living, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk na hallelu
All I do is win, my life a movie in a loop
[Outro]
Glory to God, Glory to God
Written by: Anthony Ebuka Victor, Benjamin Wilson, Oluwasemilogo Banjo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...