album cover
Tornado
album cover
Tornado은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 5일일에 Nil에서 발매되었습니다.Nzogbu X Tornado - Single
2024년 12월 5일
라벨Nil
언어English
BPM106
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Uno Uno
Uno Uno Uno
Uno Tornado Tornado
Uno Tornado Tornado
Hybrid
Kind of love when you show me
E Dey sweet for my belly
E Dey make e my kidney
Wan come in to your body
Como c tototo
You are my osconono
You Dey draw me close
You are my ogbonono
I Dey feel am
For my brain
E Dey hit me for my vain
Iya iya iyin
Ohema Dey do like a winch oh
Like she take some cannabis oh
Whon whon whon
Iya iya iyin
Ohema dey do like e jazz oh
Like she smoke some cannabis oh
Whon whon whon
Esconono sconono
You Dey do you dey do me juju
Esconono sconono
Rock my body like tornado
Esconono sconono
You Dey do you dey do me juju
Esconono sconono
Rock my body like tornado
Hai ten over ten
Girl you qualified
For your love
I no go carry last
E be your body
Wey dey burst
My brain my bololo
For your love girl I fit to fight
Ayayaya ooh
Alalala
Somebody call
E my mama mama
Ohema don give
Me kayamata
Her melody a one
Oga kpata kpata
Iya iya iyin
Ohema Dey do like a winch oh
Like she take some cannabis oh
Whon whon whon
Iya iya iyin
Ohema dey do like e jazz oh
Like she smoke some cannabis oh
Whon whon whon
Esconono sconono
You Dey do you dey do me juju
Esconono sconono
Rock my body like tornado
Esconono sconono
You Dey do you dey do me juju
Esconono sconono
Rock my body like tornado
Written by: Desmond Obeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...