album cover
Grace
313
Music
Grace은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 2월 5일일에 OUTCAST ENTERTAINMENT LIMITED에서 발매되었습니다.Prazii the Outca$T
album cover
발매일2026년 2월 5일
라벨OUTCAST ENTERTAINMENT LIMITED
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM93

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Prazii
Prazii
리드 보컬
Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
리드 보컬
작곡 및 작사
Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
프로듀서
Canadi3n
Canadi3n
프로듀서

가사

Abeg increase the volume small
Uh yeh Uh yeh
Chill how you feeling OUTCA$T?
Many many nights I pray
Hoping for the better days
Oluwa bless him son
Me I just Dey shine on
Never gonna stop my grace
And I Dey give them tension
Everyday Omo na steady pressure
Remember nights when I no see food chop
But right now
Everyday na steady flenjo
Oluwa blessings Dey on top my head
On top my head oo
I've been working everyday
I Dey go for session
Dey go for session
And I be grinding for the riches
Me I Dey my lane o
I Dey my lane o
And I no send all the haters
Wey dey come my way oo
Make them come my way o
Gbe body gbe body gbe gbe
Gbe body gbe body gbe gbe
Gbe body mo ni ke jaiye
Mo ni ke jaiye
O Shey
Gbe body eh
Gbe body gbe body gbe body eh
Gbe body
Mo ni ko jaiye
Mo ni ko lowo
Mo ni ko jaiye
Mo ni ko lowo
Me I'm on cruise
With the way I live my lifestyle
You cannot compare
I don pay my own dues
I'm a hitty bitty gangster
Remember time when I come
From Abuja to ojuelegba
To Egbeda
With my gees everyday
We Dey make cheddar
I'm in the street for the grind
I no Dey play with my time
Cause the money Dey for my mind
Many many nights I pray
Hoping for the better days
Oluwa bless him son
Me I just Dey shine on
Never gonna stop my grace
And I Dey give them tension
Everyday Omo na steady pressure
Remember nights when I no see food chop
But right now
Everyday na steady flenjo
Oluwa blessings Dey on top my head
On top my head oo
I've been working everyday
I Dey go for sessions
Dey go for sessions
And I be grinding for the riches
Me I Dey my lane o
And I no send all the haters
Wey dey come my way oo
Make them come my way o
Gbe body gbe body gbe gbe
Gbe body gbe body gbe gbe
Gbe body mo ni ke jaiye
Mo ni ke jaiye
O Shey
Gbe body eh
Gbe body gbe body gbe body eh
Gbe body
Mo ni ko jaiye
Mo ni ko lowo
Mo ni ko jaiye
Mo ni ko lowo
Written by: Ambi Praise, Adiele Soromtochukwu David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...