album cover
Hero
album cover
Hero은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 11일일에 STB Entertainment에서 발매되었습니다.Beautiful Crisis
2025년 7월 11일
라벨STB Entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Verse 1]
Lu
What's d matter my Brody
What is it again?
Soldier go soldier come back
Barrack still remain
All this people no know me
But they be feeling my pain
Nobody owe u favors
So how much I go pay
[PreChorus]
I no sabi pass anybody
But I no fit calm down
I go work I collect my money
But no need to shout am
My gbedu dem loud am
Sensami sensami ganja
Hero for my hood black panther
Whenever dey call I answer
[Chorus]
Lu
I've been hustling and hustling and hustling
Call from family tell nobody what I'm battling o
I been hustling and hustling been hustling o
Am I worthy to tell u I need heavenly rain
Rain
[Verse 2]
This grind got me going insane
The whole world gotta know my name
Do my best na ur own remain
They can call me lame
When I pray I pray in ur Name
And I know it won't be the same
Na u put enemy to shame u see I'm willing baba
[PreChorus]
I no sabi pass anybody
But I no fit calm down
I go work I collect my money
But no need to shout am
My gbedu dem loud am
Sensami sensami ganja
Hero for my hood black panther
Whenever dey call I answer
[Chorus]
Lu
I've been hustling and hustling and hustling
Call from family tell nobody what I'm battling o
I been hustling and hustling and hustling o
Am I worthy to tell u I need heavenly rain
Rain
Written by: Victor Barnabas Nanribetmun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...