album cover
This Side
143
Music
This Side은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 7일일에 FORG Music Worldwide에서 발매되었습니다.This Side - Single
album cover
발매일2025년 7월 7일
라벨FORG Music Worldwide
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM77

크레딧

실연 아티스트
Frankie Jhay
Frankie Jhay
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Frank Kenry Obabueki
Frank Kenry Obabueki
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
C Major
C Major
프로듀서

가사

Mama prophesy
See am for my life
I can testify
I am satisfied
Oh oh oh oh yea
Jah did ha
Them dey ask me wetin I dey do for this side
Tell them say the grace of God e plenty for this side
I remember when them been dey leave me for that side
Now I dey this side
Oil dey this side
Eh
Them dey ask me wetin I dey do for this side
Tell them say the grace of God e plenty for this side
I remember when them been dey leave me for that side
Now I dey this side
Oya come this side
Father
Na wetin you give me father
Father
Na wetin you give me father
Oh no
Father
Na wetin you give me father
Oh oh oh oh
Father
Na wetin you give me father
Na him I dey bring come so
When I wake up in the morning time
I pray
When abobi dey try to survive
I pray
For my brothers wey dey waterside
I pray
Cos I know that prayer is the only way ah
When I wake up in the morning time
I pray
When abobi dey try to survive
I pray
For my brothers wey dey waterside
I pray
Cos I know that prayer is my only way
Father
Ewo
Na wetin you give me father
Oh father
Father
Na wetin you give me father
Eh father
Father
Na wetin you give me father
Father
Na wetin you give me father
I say na him I dey bring come so oh oh
Father
Na wetin you give me father
Father
Na wetin you give me father
Father
Na wetin you give me father
Father
Na wetin you give me father
Na him I dey bring come so
Them dey ask me wetin I dey do for this side
Eh
Tell them say the grace of God e plenty for this side
Ah
I remember when them been dey leave me
Now I dey this side
Oil dey this side
If you sabi dance am
Oya dance am
If you sabi shake am
Oya shake am
If you sabi gbera
Oya gbera
Written by: Frank Kenry Obabueki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...