album cover
Mind
1,190
Afro-Beat
Mind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 4일일에 KVLT에서 발매되었습니다.Money Over Love
album cover
발매일2025년 7월 4일
라벨KVLT
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM73

크레딧

실연 아티스트
TMZY
TMZY
리드 보컬
작곡 및 작사
Chikelu Obi
Chikelu Obi
작사가 겸 작곡가
Bandipo Olayemi David
Bandipo Olayemi David
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Jiggy-YB
Jiggy-YB
프로듀서, 믹싱 엔지니어, 마스터링 엔지니어

가사

[Intro]
Bother me for life, bother me for mind
[Verse 1]
Things wey dey bother me for life, wey dey bother me for mind
A ti kọ pe mo ma ni lari, a ti kọ pe mo ma la
So I buckled up my shoes
And I knew I had to move
Let's just say God came through for me so I no fit lose
So mo ya wa kun irin ẹsẹ mi
Ko ṣa ki n ṣẹṣẹ ni
Ti ko ba ṣoju lasan, a ma tun kun irin ẹsẹ ni
Always on me yard and I no fit dey trespass
Dem wan catch me off guard but ologo no fit slack
I gas tighten up my belt
I had to go for the better
Had to decline this one deal but the pressure getting werser
Since dem days, revelations came in
Wọn ni ologo lo n bọ lọna, he'll make way in
[Chorus]
Things wey dey bother me for life, wey dey bother me for mind
A ti kọ pe mo ma ni lari, a ti kọ pe mo ma la
Things wey dey bother me for life, wey dey bother me for mind
A ti kọ pe mo ma ni lari, a ti kọ pe mo ma la
[Verse 2]
T'ọn ba parapọ, wọn o le mu mi
E too sure for me, the certainty
Iffa leave unnoticed, no be say I unholy or unruly, my gee
Many steps I had to take
And I knew it was my fate
Many journeys I would embark on, only me can relate
I still dey beg Baba God, make He shower His blessings
Shower dem plenty, make dem fall on top of me
So oroo mi, padi mi, ṣe you go dey beside me when things are like this?
When funds no sup lie they're supposed to
Make you dey cos na you I go run to
[Chorus]
Things wey dey bother me for life, wey dey bother me for mind
A ti kọ pe mo ma ni lari, a ti kọ pe mo ma la
Things wey dey bother me for life, wey dey bother me for mind
A ti kọ pe mo ma ni lari, a ti kọ pe mo ma la
[Outro]
T'ọn ba parapọ, wọn o le mu mi
E too sure for me, the certainty
Iffa leave unnoticed, no be say I unholy or unruly, my gee
Written by: Bandipo Olayemi David, Chikelu Obi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...