album cover
Learning Lyf
2,241
Afro-Beat
Learning Lyf은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 4일일에 KVLT에서 발매되었습니다.Money Over Love
album cover
발매일2025년 7월 4일
라벨KVLT
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM71

크레딧

실연 아티스트
Yiizi
Yiizi
리드 보컬
작곡 및 작사
Chidalu Obi
Chidalu Obi
작사가 겸 작곡가
Bandipo Olayemi David
Bandipo Olayemi David
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Jiggy-YB
Jiggy-YB
프로듀서, 믹싱 엔지니어, 마스터링 엔지니어

가사

[Intro]
Nothing go fit to pain you pass
If your homie do you bad
Never put my trust in no man
I put my trust in Oluwa
[Verse 1]
I'm learning life in different ways
Kept to faith me no wan fail
Many days I'm reminiscing
All the pains from yesterday
Ẹlẹda mi ma jẹ n ṣiṣe
Ki n d'ọlọrọ laye
When dem calling prominent people
Make dem call on my name
[Verse 2]
No be say me sabi pass jọ
I no sabi alfa you know
I no sabi pastor
In search for greener pasture
[Chorus]
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
[Verse 3]
It's either have seen it before
Or I've heard it through walls
Nothing wey dem fit to show me
Wey I never see before
Many times I no fit sleep
I no fit fold
I run to God
Ẹni jagun lo ma bọ
Many scars I'm healing from
[Chorus]
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
[Verse 4]
Nothing go fit to pain you pass If your homie do you bad
Never put my trust in no man I put my trust in Oluwa
Mo duro t'Oluwa
For igbagbọ mi d'Oluwa
Akabi kaula
Akabi kaula, ah ahh ahhh ahh ahhh
Ma da a da mi for I no sabi nothing
[Chorus]
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
Written by: Bandipo Olayemi David, Chidalu Obi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...