album cover
DOUBLE
10
Alternative
DOUBLE은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 30일일에 FarkunleMusic에서 발매되었습니다.REHEARSAL (EP)
album cover
발매일2025년 7월 30일
라벨FarkunleMusic
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM159

크레딧

실연 아티스트
Ayokunle victor Fakunle
Ayokunle victor Fakunle
보컬
작곡 및 작사
Ayokunle victor Fakunle
Ayokunle victor Fakunle
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
rilbeats
rilbeats
프로듀서

가사

On God
Cause I'm too sexy
My swag dey offended them
Them dead
I really no dey send them
She's my girl she a Ten over ten Ten
I Love her body
She Dey switch am up like Ben 10
Highest for the room I be like Travis
Demma know me for the party
Everybody ask for Farky on God
As I still dey do am no fit tell you
But I thank God for the hustle
Everyday na double double oloun
Big booty fine dining anytime I wanna truffle
In her legs is where I put my trouble
She say she fuck with me cause I fix her puzzle
I told her babe it's nothing
I ain't even put the muscle
One time for my unilag boo
Two time for the one wey I carry for school
Awon temi yapa plenty shout out to my goons
Bombing heavy steady make e plenty
Jameson ati ewe lawon temi won fi shaye
Pelu parlay
Lori prize picks every Friday
If you know the matter then you know say no be child's play
Man gats to do what to do just to kampe
And I Dey the jungle so you know say no fit judge you
Anything you do my g just bubble
I say anything you do my g just kpasu
Cause I Dey the jungle I swear I no fit judge you
Cause I Dey the jungle
I'm too sexy my swag dey offended them
Them dead
I really no dey send them
She's my girl she a Ten over ten Ten
I Love her body
She Dey switch am up like Ben 10
Highest for the room I be like Travis
Demma know me for the party
Everybody ask for Farky on God
As I still dey do am no fit tell you
But I thank God for the hustle
Everyday na double double oloun
Big booty fine dining anytime I wanna truffle
In her legs is where I put my trouble
She say she fuck with me cause I fix her puzzle
I told her babe it's nothing
I ain't even put the muscle
One time for my unilag boo
Two time for the one wey I carry for school
Awon temi yapa plenty shout out to my goons
Awon temi yapa plenty
Bombing heavy steady
Yeba!
Written by: Ayokunle victor Fakunle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...