album cover
Mama
album cover
Mama은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 2일일에 Wonder 4 Music에서 발매되었습니다.Soro
앨범Soro
2024년 1월 2일
라벨Wonder 4 Music
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

MAMA
Mz wakili baby
Haaaa
African Dadabee
My mama mama
My mamama
My mama mama, eh
I know I no dey see God
But I see God in you
I know you got a big heart
And I see that in you
You the treasure
That I see eee
I no know Where I for dey without you
My mama no dey sleep
If I no sleep
She no dey chop
If I no chop,
My mama just dey stay all night
She dey pray
Make her pikin no fail oo
Mama ooo
Mama ooo
Na da dadi eh
Mama ooo
Mama, ooo
Na da dadi eh
Oh, mama ai
Sweetie mama ai
There is nothing I can not do for you, my mama ai
Oh, mama ai
Sweetie mama ai
There is nothing I can not do for you, my mama ai
You give me love wey,
I never see before ai
Never seen before oo
This kind of love me
i never see before aaahh
You show me love wey
I never see before Ai
Never seen before ooo
Your kind of love
Me, I never see before, ahhh
My mama mama
My mamama
My mama mama, eh
Say
My mama mama
My mamama
My mama mama, eh
Tell me what I can not do
Show me what I can not do
Eeeh yaa
Tell me what I can not do
For you, my mama
Tell me what I can not do
Show me what I can not do
Eeeh yaa
Tell me what I can not do
For you, my mama
Mama ooo
Mama ooo
Na da dadi eh
Mama ooo
Mama, ooo
Na da dadi eh
Oh, mama ai
Sweetie mama ai
There is nothing I can not do for you, my mama ai
Oh, mama ai
Sweetie mama ai
There is nothing I can not do for you, my mama ai
You give me love wey,
I never see before ai
Never seen before oo
This kind of love me
i never see before aaahh
You show me love wey
I never see before Ai
Never seen before ooo
Your kind of love
Me, I never see before, ahhh
Ooh mama ai
Sweetie mama
There is nothing I cannot dooo
Ooh my mama eeeh
Written by: Jennifer Dikum Wakili
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...