album cover
Taboo
7
Afro-Beat
Taboo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 8월 21일일에 Explora Music Group에서 발매되었습니다.Who Is Big Banju
album cover
발매일2025년 8월 21일
라벨Explora Music Group
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

가사

Oh no
Oh no no
Le le
Ale mama le le le
Omo to jo mummy you deserve a good thing
She tell me say life na turn by turn
So make I no dey rush she go dey for me
Anything wey no belong to you
Focus make you no go waste your time
When we start she been dey go gaga
Right now she no fit leave me for another person
Omo to jo mummy you deserve a good thing
Oshamo pe iwoni te mi
Only you be my baby
If I call you mummy call me daddy
Only me go fit to send your soji
With you mo wa okay eh le
So le gbe mi de be
Anywhere you dey I go dey there
Leave dem make dem talk dem go tire
With you
As e dey be
Wetin dey your body na taboo
I no fit leave you follow another
I no fit leave you follow another
As e dey be
Wetin dey your body na taboo
I no fit leave you follow another
I no fit leave you follow another
Only you be my baby
If I call you mummy call me daddy
Only me go fit to send your soji
With you mo wa okay eh le
So le gbe mi de be
Anywhere you dey I go dey there
Leave dem make dem talk dem go tire
With you
Chei
Many other boo get boo
Some not a boo
Some be like book wey no get cover
But why e come be you among the girls wey dey gather
Back and front
Chii
And if e no be you I no dey do
Put your leg for my shoe tell me how would you feel
Cut the long talk make we enter okada
Make I drive you straight down to Apapa
Ma se buruku
Only you be my baby
If I call you mummy call me daddy
Only me go fit to send your soji
With you mo wa okay eh le
So le gbe mi de be
Anywhere you dey I go dey there
Leave dem make dem talk dem go tire
With you
As e dey be
Wetin dey your body na taboo
I no fit leave you follow another
I no fit leave you follow another
As e dey be
Wetin dey your body na taboo
I no fit leave you follow another
I no fit leave you follow another
Only you be my baby
If I call you mummy call me daddy
Only me go fit to send your soji
With you mo wa okay eh le
So le gbe mi de be
Anywhere you dey I go dey there
Leave dem make dem talk dem go tire
With you
Yeah yeah
Iwo ni mo fe fe
God no go let dem take you away from me
Gbe mi de be
Omo tena gbe mi de be eh
Iwo ni mo fe fe
God no go let dem take you away from me
Gbe mi de be
Uh hun
Written by: Etim Gideon Godgive
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...