album cover
Before
6,801
Afro-Beat
Before은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 8월 22일일에 CHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT에서 발매되었습니다.A Different Mindset
album cover
발매일2025년 8월 22일
라벨CHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

크레딧

실연 아티스트
Oga Network
Oga Network
보컬
작곡 및 작사
Evans Onyebuchi Ifeanyibema
Evans Onyebuchi Ifeanyibema
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Banana Boy
Banana Boy
프로듀서

가사

Wetin my money kill nai I come to buy
I nor ready do too much
Go slow weh hold keke napepe
E don hold Range Rover
So why we come dey rush
No problem carry first
Nothing do second
Am not that bad, yet I nor too holly
You weh dey form too holly Oya answer my question
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish don swallow hook
Na cook e go cook
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish wey swallow hook
I swear na cook e go cook
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Written by: Evans Onyebuchi Ifeanyibema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...