album cover
Grind
Afro-Beat
Grind은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 7월 23일일에 Vechoe에서 발매되었습니다.Grind - Single
album cover
발매일2025년 7월 23일
라벨Vechoe
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

크레딧

실연 아티스트
Vechoe
Vechoe
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Ezechukwu Chukwuebuka Victor
Ezechukwu Chukwuebuka Victor
작곡가

가사

E gety many things for life
Me i want to do
Many things done come my mind
Wey i go still do
Anything you want to do
Please do it
No con dey think say
Life dey wait for you my guy
Getting the money ney
Getting egoo
Me i no fit loose my steeze
I must hustle oh
Getting the money ney
Getting egoo
Me i no fit loose my steeze
Me i must to make this money
Cos this my lifestyle
I wan deh ball everyday
I be their KAKA
Na the money be the vibe
Wey dey ginger the man
If e no dey my hand i go dey
Para
Dem no dey tell person
If you looseguard you go learn
Lesson
NO Sleeping OH
NO Sleeping OH
(For where)
Get no grind
Me i no fit do
Me i no fit do
Me i no fit do
Get no grind
Me i no fit do
Me i no fit do
Anything i go do oh
Cos na money been dey
Ginger the man
Na the money been dey
Ginger the man
Those days
Those days
When we dey hustle oh
We no see food chop
We steady on a low
Steady on a low oh
No time
No matter
We deh ginger the vibes
We dey hustle dey go
Nonstop
Nonstop
I been dey sell phone for ikeja
(I even still sell clothes for island)
Omo, the hustle
Way back
But we dey go
Get no grind
Me i no fit do
Me i no fit do
Me i no fit do
Get no grind
Me i no fit do
Me i no fit do
Anything i go do oh
Get no grind
Me i no fit do
Me i no fit do
Me i no fit do
Get no grind
Me i no fit do
Me i no fit do
Anything i go do oh
Written by: Ezechukwu Chukwuebuka Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...