album cover
11:11
21,248
Afro-Pop
11:11은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 24일일에 Azuri에서 발매되었습니다.KURIMA TOO
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:30 - 00:35
11:11은(는) 지난 주에 약 30 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:15
00:25
00:30
00:35
00:50
00:55
01:15
01:20
01:45
02:05
00:00
02:20

가사

[Intro]
Ọmọ, I dey work gidi but my head
O n ṣe mi bi pe ki n—, abi ki n—
Guy, that's so holforward in my head
As in, can't you see? I dey try reason
You just call me back, bros
Kini ma fi wa?
Drop that s**t na, drop that song
Uh-uh-uhn
[Verse 1]
O n ṣe mi bi pe ki n—, abi ki n— (Abi ki n—)
Mummy, hunger dey worry your pikin
If you see me quiet, ọmọ, I dey think
I don dey old, no be today I begin
O ti pẹ ti mo ti n sá n'lé, seventeen
I dey paint a picture, hope say you dey see?
The hunger no be once-once, na routine
But one day, "e go better" na the dream
[Verse 2]
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no
[Verse 3]
13 '06 be the sixth of six
Before I come, they already know since
The glory grow under their very noses
Ogo, ogo to the King of kings
And before one win, took me many losses
No be only mine, I dey carry crosses
I swear, I no deserve am, but dem run me one street
As I can never heal, they can never know peace
[Verse 4]
O n ṣe mi bi pe ki n—, abi ki n— (Abi ki n—)
Mummy, hunger dey worry your pikin
If you see me quiet, ọmọ, I dey think
I don dey old, no be today I begin
O ti pẹ ti mo tin sá n'lè, seventeen
I dey paint a picture, hope say you dey see?
The hunger no be once-once, na routine
But one day, "e go better" na the dream
[Verse 5]
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no
E dey sure, but it's very slow
Always high 'cause I'm feeling low
I don dey feel am, I'm very close
Na why e sweet me as dem tell me no, oh
[Outro]
Yeah-yeah, yeah
Mo má n ṣadura
Mo n gba dollar
Make I no dey beg for mullah
Mo ma n gbadura, oh my healer
Written by: Odugbose Caleb Olusegun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...