album cover
THIS YEAR
album cover
THIS YEAR은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 26일일에 Maxxuniversal에서 발매되었습니다.Nothing Less - EP
Released2025년 11월 26일
라벨Maxxuniversal
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

(Fin–)
Yeah
Mic check
(Finito)
Yeah
I no fit do bambiala
I no fit dey play while my mates dem dey ball
Some many things don dey my mind
The street is rough
Our government make it worst
I no fit do bambiala
No pain, no gains
I don see shege
How man won take get this money, ease the konji?
It's not funny
Yeah
Kill up my fears in the trenches
Solving up my life matics
Believing in whom I am
Man can't settle for less
That's who I am
This year
Men going spiritual
Blood don dey cover eyes
Nobody be small boy anymore
This year
Men going spiritual
Blood don dey cover eyes
Nobody be small boy anymore
I don't care
How the money wan show
Make the money just show
Responsibilities dey to take am oh
I don't care
How the money wan show
Make the money just show
Responsibilities dey to take am oh
Pull up in a fast car on a gear 6
No gree for anybody, wey wan dey worry your peace
Shoot your shot and no miss target
You know mama want tier Hi Target
That's why I hustle hard
So I fit level up
One billion dollars is not enough
Me I no fit to stop until I die go, ohh
(Fin–)
This year (this year)
Men going spiritual (spiritual)
Blood don dey cover eyes (cover eyes)
Nobody be small boy anymore
This year (this year)
Men going spiritual (spiritual)
Blood don dey cover eyes (cover eyes)
Nobody be small boy anymore
I don't care
How the money wan show
Make the money just show
Responsibilities dey to take am oh
I don't care
How the money wan show
Make the money just show
Responsibilities dey to take am oh
(Timi Jay on the track)
Written by: Precious Ogbumgbada
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...