album cover
Devil May Cry
1
Music
Devil May Cry은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 5월 20일일에 Pitchclerk에서 발매되었습니다.Voodoo Music
album cover
발매일2025년 5월 20일
라벨Pitchclerk
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM77

크레딧

실연 아티스트
Osarodion TEDDY Nehigie-igie II
Osarodion TEDDY Nehigie-igie II
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Osarodion TEDDY Nehigie-igie II
Osarodion TEDDY Nehigie-igie II
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Rhonga2k
Rhonga2k
프로듀서

가사

Comot for my road I Dey find money o
Get men for my back when go die for me o
Even if I wrong dem go ride for me o
Money in my bank, now she call me daddy o
Comot for my road I Dey find money o
Get men for my back when go die for me o
Even if I wrong dem go ride for me o
Money in my bank, now she call me daddy o
Comot for my road
Comot for my road
Comot for my road
Comot for my road
(Hm Ahnnnnn)
Hello
Who dey tininitanana ringing my cellular
Na the girl o
When dey wombolo tumbolo burstin my medulla
Well o
I' go play that your kpangolo
Make sure I handle her
Yes o
I dey vex o, I no care o
Getting the gualala gualala
Come make I show you the formula
And if I wrong you, no be my fault
Na the work of devil, lollapalooza
But the man e no go fit to gentle
When the girls dem hear the song
Shake your bum bum
Comot for my road
Comot for my road
Comot for my road
Comot for my road
(Hmm Ahnnnnn)
Comot for my road I Dey find money o
Get men for my back when go die for me o
Even if I wrong dem go ride for me o
Money in my bank, now she call me daddy o
Comot for my road I Dey find money o
Get men for my back when go die for me o
Even if I wrong dem go ride for me o
Money in my bank, now she call me daddy o
When my sojas hear the song dem don Dey blaze up
Huh
240 on the e way
Got a bitch from Soweto she call me dube
I swear I know she gon do anything to please me
Got my invoice please send it to my email
Got a bitch from Soweto she call me dube
I swear I know she gon do anything to please me
Got my invoice please send it to my email
Written by: Osarodion TEDDY Nehigie-igie II
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...