album cover
Hello
12
World
Hello은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 13일일에 7983812 Records DK에서 발매되었습니다.UNFAZED - EP
album cover
발매일2025년 9월 13일
라벨7983812 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

크레딧

실연 아티스트
Adebayo Taiwo
Adebayo Taiwo
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Adebayo Taiwo
Adebayo Taiwo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Kleff Bleatz
Kleff Bleatz
프로듀서

가사

Call me Rei Mindz
Bolanle no be osanle
Osanle no be Bolanle
Tell me what's the P tell me what's the problem
If na money Aje I go solve dem
I know say you dey doubt this kind of love
Ohh Oui
Tell me wetin you want I go do am with speed
Louis Vuitton my baby oh
I go show you love spend money on you
Body so wonderful
Everything you do sha lo n munumidun
Hello mellow my baby hello
I want your love
Kiss me through the cellphone
Hello hello my baby hello
I want your love
Kiss me through the cellphone
Kuku k*ll me biko no go touch my girlfriend
Na my shayla aje ma lo be
Badman don turn to lover
Girl you make me do wonders
Even Romeo no dey
Bonny and Clyde still dey learn learn work
Aliko Dangote Aliko Dangote no go fit take you away
Even Elon just dey muzz me
Shalla to your ex
Hommie is the real one Aje I no dey vex
Ko ma lo be give and take loro ile aye
Hello mellow my baby hello
I want your love
Kiss me through the cellphone
Hello hello my baby hello
I want your love
Kiss me through the cellphone
Written by: Adebayo Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...