album cover
Facetime
171
Music
Facetime은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 8일일에 Dream Cruiz Entertainment에서 발매되었습니다.Luv Me Now
album cover
발매일2023년 8월 8일
라벨Dream Cruiz Entertainment
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

크레딧

실연 아티스트
Emarshal
Emarshal
보컬
작곡 및 작사
Emmanuel Kalu Ogba
Emmanuel Kalu Ogba
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Massive
Massive
프로듀서
Mhassive Beatz
Mhassive Beatz
프로듀서

가사

SHE CALL ME ON FACETIME
TELLING ME WHATS UP BAE
SAY SHE WAN KNOW AS E DEY GO
SHE WAN DEY ROLL WITH ME ON A LOW
ALL SHE JUST MENTION
EVERYTHING ABOUT ATTENTION
BECAUSE I NO KNOW
WETIN SHE WAN DO
UNTILL I TELL HER MAKE SHE SHOW FOR MY HOOD
OHH OHH
WHHEN SHE COME
SEE HER ELEGANCE
BABY WITH A BEAUTY FANCY
SAY SHE WANT ME BUT NA RAMADAN
ME I NO FIT DEAL WITH HARMATTAN
SHE COME LOOK ME LOOK ME LIKE
I BE THE GUY WEY SHE REALLY LIKE ?
WHEN I COME LOOK INTO HER EYES
OMO NA LOVE I SEE FOR HER EYES O
OMO SHE DON DO ME SOMETHING
WEY NOBODY DO
WEY NO BODY DOOOO
I SAY MY EYES DON SEE SOMETHING WEY I NO BELIEVE
SAY ME I GO FIT SEE
BUT E GET AS E DEY DO ME
OMOYE DEY GIVE ME ON A LOW KEY
SHE SAY MK I HIT AM FOR THE ENGINE NAA
SHE DEY MAKE MY BODY DEY SWEET ME
OMOYE DEY GIVE ME ON A LOW KEY
STEADY PANNABEATING ON THE ENGINE NA
SHE DEY HOLD ME DOWN
SHE NO WANT EVEN LET ME GO
WHEN SHE DEY UNTOP
SHE RIDE ME LIKE A MERRIGO
BODY LOOKING GOODY GOODY
GAT TO LEAK IT O
AND I LIKE THE WAY SHE DEY DO AM
BODY LIKE ADESUA
BABY RAPAPAPA MY BODY EEEE
HONEY EE
SWEETY EEE
BABBBY
AHHH AHH EEEH AAAH AAH EEE
EYA
OMO SHE DON DO ME SOMETHING WEY NO BODY DO
WEY NO BOY DO
OMO MY EYES DON SEE SOMETHING WEY I NO BELIEVE
SAY ME I GO FIT SEE
BUT E GET AS E DEY DO ME
OMOYE DEY GIVE ME ON A LOWKEY
SHE SAY MAKE I HIT AM FOR THE ENGINE NAAAA
SHE DEY MAKE MY BODY DEY SWEET ME
OMOYE DEY GIVE ME ON A LOWKEY
STEADY PANA BEATING FOR THE ENGINE NAA
(X2)
Written by: emmanuel obga kalu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...