album cover
Oppressor
투어 중
album cover
Oppressor은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2017년 6월 17일일에 2Nite Music Group에서 발매되었습니다.Ijele The Traveller
Released2017년 6월 17일
라벨2Nite Music Group
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Ma-Ma-Mastakraft on the beat
Wow! Hehe
Original rude boy, Mr. Flavour 'pon the dance floor, they don't know
Ọyọlịma
Kịnkana no dey sour
Khakị no be leather
Ọkrọ no be soup oh
Kwanangịda no be marriage oh
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
They no wan make I drink water drop cup ah
I'm covered by the blood eh
That’s why, anywhere me go
They show me love eh
Oppressor, oppressor, oppressor, oppressor, oppressor
Oppressor, oppressor, oppressor, oppressor, oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor, oppressor, oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor, oppressor, oppressor
Ebe eh
I'm just a jolly fellow
I no dey like wahala
I do my thing my own way
Dey your lane, I dey my own lane oh
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
They no wan make I drink water drop cup ah
I'm covered by the blood eh
That’s why, anywhere me go
They show me love oh
Oppressor, oppressor, oppressor, oppressor, oppressor
Oppressor, oppressor, oppressor, oppressor, oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor, oppressor, oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor, oppressor, oppressor
Ebe eh
Baby wey dey piom, piom, piom, piom (Ashamba)
Your time don dey go, go, go, go
Johnny wey no like em, baby (Okporo)
Another man go take your baby oh
Driver wey dey go waa, waa, waa
Softly, no go jam somebody
Oga wey dey chop the money
Whistle blower don dey blow, blow
E buru jee, e buru naa
For ndị oppressor, oppressor
E buru jee, e buru naa
Nekwanụ ndị oppressor, oppressor
Iyee eh eh, my hand no dey
For ndị oppressor, oppressor
Flavour nnwa, iyeyeye
Nekwanụ ndị oppressor, oppressor
Ebe eh
Kịnkana no dey sour
Khakị no be leather
Ọkrọ no be soup oh
Kwanangịda no be marriage oh
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine oh
Dem no wan make I drink water drop cup ah
I'm covered by the blood eh
That’s why, anywhere me go
They show me love eh
Oppressor, oppressor, oppressor, oppressor, oppressor
Oppressor, oppressor, oppressor, oppressor, oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor, oppressor, oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor, oppressor, oppressor
Ebe eh
Written by: Chinedu Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...