album cover
Muna Gi
album cover
Muna Gi은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 26일일에 Jeff Akoh, with exclusive license to ONErpm에서 발매되었습니다.Rebel Heart
2025년 9월 26일
라벨Jeff Akoh, with exclusive license to ONErpm
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Believe me
For all the love wey I get for you
Baby shey you go believe me?
You go believe me?
Relieve me
For all the pains other girls don cause
Baby shey you go relieve me?
You go relieve me?
Longer
I can’t wait no longer
I need you my lover
I need you my lover, my lover
Longer
I can’t wait no longer
I need you my lover
Need you my lover, my lover
Muna gi
So so
Muna gi
Mu na gi
So so
Mu na gi ge bi
This girls dem feeling my steeze o
All of them wan chop my cheese o
Come around come feel my thing o
My thing o
Long thing o
Something you dey do me girl
E get as e dey do me girl
I no lie
Baby girl I no lie
Longer
I can’t wait no longer
I need you my lover
I need you my lover, my lover
Longer
I can’t wait no longer
I need you my lover
Need you my lover, my lover
Muna gi
So so
Muna gi
Mu na gi
So so
Mu na gi ge bi
Written by: Jeffery Ufedo Akoh, Ogbonna Victor Chinwendu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...