album cover
Obodo
111
Music
Obodo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 8월 17일일에 Emaxta에서 발매되었습니다.Obodo - Single
album cover
발매일2025년 8월 17일
라벨Emaxta
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM77

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
KingAjaa
KingAjaa
보컬
Jaydee bombshell
Jaydee bombshell
실연자
작곡 및 작사
Chukwuemeka Ekwo
Chukwuemeka Ekwo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
DexTA
DexTA
프로듀서

가사

Came in a money bag
You and your daddy you cane in a body bag
No even dey follow map
WalaI'm gone
I'm not even coming back
Dem say I be cunny man
Dem say I be this dem say I holigan
You see me you call me a king
When I be dey grind u still dey drink cerilac
Calling me Dede
The money dey poof
Show you the shege
I dey follow the rules you dey follow ikebe
They want me to snooze they want me to quit it
Dey want to
Dey want me to Seke
I wanted the blues
Dey gave me the reggae
Come walk in my shoe
Let's see how u lace it
I'm not in the mode
I ain't with the fake shii
I ain't with the
Wey dat ur face mai marsh am
One Jameson two casablanca
Were money dey i dey plasta
I be like who dem dey pamper
Ehhh Aja na wonder
If I won run am na one call
If e no go benefit
I no get energy
Standing on business I can't fall
Chorus,
Iyoo ogini na eme.. ima men mu adiro eti epele, okwu ego ya ka anyi na ekwu oo if no be money matter ngwa Biko day ur day
Ima ngbe anyi na aghasa obodo edozi obodo echewa obodo nche anyi bu ndi nwe obodo (okoro charum na uzo)
Ima ngbe anyi na atu bundle ede cheque na azu deal na nkwo anyi bu ndi nwe obodo
(Bombshell na eterem Egwu)
Oja instrumental…
Oyoroyoro ihe na eme eh ikwuchikwe uzo ifu ka anyi si eme X2

Yea
Written by: Chukwuemeka Ekwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...