album cover
Selfish
album cover
Selfish은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 4일일에 MVP X에서 발매되었습니다.Selfish - Single
2025년 9월 4일
라벨MVP X
언어English
BPM119
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

want to say my mind o
Borngud
I don see say
This mind is deeper than the sea
So e don Tey wey love cast
Why Una no tell me
Many people dey laugh with me
But no be all love me
Some came to destroy
Some came to chop me
Don't be too fast to judge
Only God can judge
Onwe onye uwaya kachama
Ana amagide uwa judge
Don't be too fast to judge
Only God can judge
Onwe onye uwaya kachama
Ana amagide uwa judge
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
Na you smile pass
Na you back bite
Na you do that wey dey spoil my mind
Selfishness, in the mind
Leave me make I live my life
If I dey for you, you got dey for me too
If I care for you, you got care for me too
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
koyemi o, oyemi o oyemi o o, oyemi o oyemi o
Na you smile pass
Na you back bite
Na you do that wey dey spoil my mind
Selfishness, in the mind
Leave me make I live my life
Written by: Emmanuel John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...