album cover
2am
7
Music
2am은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 26일일에 MODIH MUSIC INC.에서 발매되었습니다.Modih-Fied Vol. 1 - EP
album cover
발매일2025년 9월 26일
라벨MODIH MUSIC INC.
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

가사

Omo no dey worry me (omo no dey worry me)
Omo no dey worry me (no dey worry me)
I just need the money trees (I just need the money trees)
And all of the currencies
Omo no dey worry me (omo no dey worry me)
Omo no dey worry me (no dey worry me)
I just need the money trees
And all of the currencies
Eh, sho gbo mi, shey you hear wetin I talk
More money, cut the long talk
I'm roughing my way to the top (top uh)
Sho gbo mi, shey you hear wetin I talk
More money, cut the long talk
Rolling on my wrist, gold chain, I'm balling
How many girls we go take to the locay (to the locay eh)
When I step in the club
All the guys dem go maintain eh (dem go maintain eh)
Who's your daddy, Abena who's your daddy
Shebi na Fashola, Otedola or Adenuga
2am I'm on the highway (I'm on the highway eh)
If I wan smoke sum, I smoke the high grade (I smoke the high grade)
2am I'm on the highway (I'm on the highway eh)
If I wan smoke sum, I smoke the high grade (I smoke the high grade)
I no dey kaku, I no dey kaku
I dey my yard, I'm smoking backwood
I no dey kaku, I no dey kaku
I dey my yard, I'm smoking backwood uh
How many girls we go take to the locay (to the locay eh)
When I step in the club
All the guys dem go maintain eh (dem go maintain eh)
Who's your daddy, Abena who's your daddy
Shebi na Fashola, Otedola or Adenuga
Who's your daddy, Abena who's your daddy
Shebi na Fashola, Otedola or Adenuga
2am I'm on the highway (I'm on the highway eh)
If I wan smoke sum, I smoke the high grade (smoke the high grade)
2am I'm on the highway (I'm on the highway eh)
If I wan smoke sum, I smoke the high grade
I smoke the 2am high grade
Written by: Micheal Ifeanyi Odih, STEPHEN samuel OSEMUDIAMEN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...