album cover
Relevant
2,069
Afro-Beat
Relevant은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 12일일에 Jeffgoodlife/Surrex Music에서 발매되었습니다.The Good Wave - Single
album cover
발매일2025년 9월 12일
라벨Jeffgoodlife/Surrex Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Jeffgoodlife
Jeffgoodlife
리드 보컬
Surrex
Surrex
실연자
Success Cornelius
Success Cornelius
리드 보컬
작곡 및 작사
Jeffgoodlife
Jeffgoodlife
편곡자
Success Cornelius
Success Cornelius
편곡자
프로덕션 및 엔지니어링
Su Shi
Su Shi
프로듀서

가사

Hmmmm
You dunno
It'Zz Goodlife Baby
Go by the name Surrex
S U Double R E X
Somebody pray for me
As I find this cheese
Problem nothing consign me please
Man I'm Elevating
Nah my eye Dey see
I don see many many things
I never see anything
I just Dey find melody
I no fit wear Brazii
My life real like faci
You know wetin Ronaldo C
Wey een no tell Messi
Doubting Thomas
Oya come and see
I go dash you New Jersey
Original copy not privacy
We Dey give them hit
home and overseas
Senior man take your salama
Grinding boys Dey for Panama
How far now
Dem Dey slam us for the area
My doings Dey for the universe
Got couple dollars metaverse
Always indoors I be introvert
But I'm still relevant
ohhhh ohhh
 I'm still relevant
 Go by the name Surrex
S U Double R E X
Wavegod Shiaa
I'm very very relevant
You can never match my relevancy
Look at my clothes they're very fancy
Lonely at top no occupancy
Sometimes when I rap my guys are dancing
Ronaldo work before them see Ronaldo
After Messi I go like to see Ronaldo
Swap jersey with Saka and C Ronaldo
I know guys for Borokiri wey be C Ronaldo
Oya cut cap
Road to success e no dey for bolt map
You go set pass shun sleep take nap
You go shun custard you go take pap
With time e go clear they go come begin clap
I know how many times wey they say I no fit rap
I know how many times wey I rap & they no clap
Now na me dey rap & everybody wan clap
You can never match my relevancy
Look at my clothes they're very fancy
Lonely at the top no occupancy
Sometimes when I rap I see my guys dancing
I no fit wear Brazii
My life real like faci
You know wetin Ronaldo C
Wey een no tell Messi
Doubting Thomas
Oya come and see
I go dash you New Jersey
Original copy not privacy
We Dey give them hit
home and overseas
Senior man take your salama
Grinding boys Dey for Panama
How far now
Dem Dey slam us for the area
My doings Dey for the universe
Got couple dollars metaverse
Always indoors I be introvert
But I'm still relevant
You can never match my relevancy
Look at my clothes they're very fancy
Lonely at the top no occupancy
Sometimes when I rap I see my guys dancing
You can never match my relevancy
Look at my clothes they're very fancy
Lonely at the top no occupancy
Sometimes when I rap I see my guys dancing
Written by: Jeff GoodLife, Success Cornelius
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...