album cover
Ngalado
28
Afro-Beat
Ngalado은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 9월 6일일에 OnGod Records에서 발매되었습니다.Afro Incantation - EP
album cover
발매일2024년 9월 6일
라벨OnGod Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

가사

Iya aah
Uwooo oh
On God
Tetetetete
Trrrr te
Te te te
Te te
Tell me something wey fit take away sorrow oh oh
Something wey fit make me to feel good uh uh
I've been in a mess since okuko do kokoroko
I'm slowly loosing my body and soul
Oh, Ewo
I don try igbo
Shayo ogogoro
Carry ashawo
Love na ojoro
You sef you know,You sef you know
You be my only safe haven
Na you dey carry me for head like weavon
Right now I'm facing a lot of life pressure
This things want to lead me to depression
Abeg make you no go leave me home alone
I fit kolo
I dey try comport
Before, my matter comot
Oh inshort
Wetin i go talk
Situation wan kill me
Ngalado
When i go do ngalado
Ngalado
Ngalado ngala
Ngalado
When i go do ngalado
Ngalado
Ngalado ngala
See me see wahala, my brother oh
Why is my room looking like river naija
Paracetamol looking like sniper
Gimme energy energy; carabao
Mathematician no fit to solve am
This battle be like say na shaolin soccer
Na me be character oh, For this drama
Na only me go face am till i tuwama oh
I don, i don, i don pray
She tell me oh ndo, oh ndo like akure
For ears seyi vibez sounding osadebe
I want to light up my life fa fa fa Faraday eh
Fa fa Faraday eh
Make a way eh
I just wanna be happy again
Ngalado
When i go do ngalado
Ngalado
Ngalado ngala
Ngalado
When i go do ngalado
Ngalado
Ngalado ngala
So on that very day
I was extremely ever ready to do it
But i said to myself at some point i was like
If there's life, there's hope
Written by: Godson Chibuike Nwagboso
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...