album cover
Garnacho
17
Music
Garnacho은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 3일일에 Switwan Inc에서 발매되었습니다.Garnacho - Single
album cover
발매일2025년 10월 3일
라벨Switwan Inc
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

크레딧

실연 아티스트
Neemaayo
Neemaayo
리드 보컬
Yung Cruiz
Yung Cruiz
리드 보컬
작곡 및 작사
Precious Ayoola
Precious Ayoola
작사가 겸 작곡가
Anthony Emmanuel
Anthony Emmanuel
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Yung Cruiz
Yung Cruiz
프로듀서

가사

Watin you carry for baka I dey makee me want to Mayan
I no want strings attached no glue I just want to dey rock you dada
Make other guys Dem decemback if Dem come make you tell them Rara
No be say I dey read your mind but I know say you like me dada
Uhmm Pure casamigos , baby flamingo , jalo jalingo
Yodi dada kojo ball like Ganacho , I swear Ogenedo
Nah you dey give gimme ginger
Oh you do me something special
Come make we just dey tingasa
Make gather dey cool temper
you my best best you fire
iwo lo ga ju
my mama don sabi you
do tell what can i do now without you?
to ba n sere baby stop it
this your body tea
icing sweet
tell what’s the toppings?
(crazy i no wan let you go)
tin ba lomo nile i’ll divorce
girl i’m ready to put in work
jo sumo mi make we discuss
i no go show pattern baby
i no tamu rege like jigan
je kin wole jo shitan
if dem say i mumu i succumb
mio le gba seh
only want you to my self
Uhmm Pure casamigos , ka lo Montego , no be jalingo
Yodi dada kojo ball like Ganacho , I be Obinedo
Nah you dey give gimme ginger
Oh you do me something special
Come make we just dey tingasa
Make gather dey cool temper
Oh oh you mine you mine
Oh oh you mine you mine
Oh oh you mine you mine
Oh oh
Written by: Anthony Emmanuel, Precious Ayoola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...