album cover
Roundabout
album cover
Roundabout은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 15일일에 Blaq Baby Empire에서 발매되었습니다.Roundabout - Single
Released2025년 10월 15일
라벨Blaq Baby Empire
언어English
BPM139
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Uh uhh
Feel my vibe
Feel my vibe
If I tell you wetin me
My eye don see
I don see 99
100 no be anything
Hah
Beats by dr Dre and Hennessy
Play my rhythm and blues
And my reggae tune
Iye
I jus wan dey jaiye dey go
Wahala no dey finish
I dey my zone
Oshey me na 5 star oh
Living i dey find
Fefenefe
Fefenefe
Fefenefe
Ahh ahh eh
If I get feelings for you
Make you get am too
Make we rara roundabout
Na raba go dey make sense for here
Make we boost the energy here
Stressing for days
They've ve been looking for me
Me I'm unavailey
Activate dnd
Dey my air bnb
Dey say kilo komi
I Dey find the money
Tell me who go Dey o
If yawa don gas
Who go dey
Who go dey oh oh
Na so dem go fall your hand
Fall my hand oh
Fall our hand oh
Iye ye yea
I jus wan dey jaiye dey go
Wahala no dey finish
I dey my zone
Oshey
Me na 5 star oh
Living I dey find
Fefenefe
Fefenefe
Fefenefe
Ahh ahh eh
If I get feelings for you make you get am too
Make we rara roundabout
Na raba go dey make sense for here
Make we boost the energy here
Some human beings are bad
As you dey chase the bag
Dey still wan drag you down
Down oh down
I'm loading account
Ye My bank alert na wow
I'm loading my stacks
HAh hah hah
Written by: Maria Ruby Cyprian
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...