album cover
Kpadawale
40
Afro-Beat
Kpadawale은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 26일일에 REBIRTH Music에서 발매되었습니다.TO THE MAX - EP
album cover
발매일2025년 9월 26일
라벨REBIRTH Music
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Maxee
Maxee
실연자
작곡 및 작사
Moses Adelakun
Moses Adelakun
작곡가, 가사
프로덕션 및 엔지니어링
Sorare
Sorare
프로듀서
Dawie
Dawie
믹싱 엔지니어, 마스터링 엔지니어

가사

Left home at a young age
Omogbon Dey find way to manage
Waiting for the world to know my name
But my mama Dey for house
I comot unannounced
Carry my music all about
Na life wey I Dey live for
Na the music I Dey live for
Every level get him own devil
As I Dey move on to whole nother level
Shay you know say my time go come
And I go shine till thy kingdom come
And you know my money go long
Mama said
Kpadawale ooo
Ma kgbegbe
Kpadawale ooo
Bi oshenlo
Bi oshenbo
Ki ire ma tele e lo
Magbe le
E get times wey I been think say I go loose
When I fall me I go buckle up my shoes
10 toes I Dey run am with my full chest
I got nothing to loose
So I remember all the times
I freestyle for the road
I been Dey sing for church
Music Dey carry me Dey go
Talent plenty for my body
Make una watch
Una go see say
To the max e no Dey play
Every level get him own devil
As I Dey move on to whole nother level
Shay you know say my time go come
And I go shine till thy kingdom come
And you know my money go long
Mama said
Kpadawale ooo
Ma kgbegbe
Kpadawale ooo
Bi oshenlo
Bi oshenbo
Ki ire ma tele e lo
Magbe le
Written by: Moses Adelakun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...