album cover
Code
4
Afro-Beat
Code은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 7일일에 The Raven에서 발매되었습니다.Preluxe (...to the next chapter) - EP
album cover
발매일2025년 10월 7일
라벨The Raven
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM74

크레딧

실연 아티스트
WRIO
WRIO
백그라운드 보컬
KhellL
KhellL
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Ademodi Adewale Ayomide
Ademodi Adewale Ayomide
작사가 겸 작곡가
Ayomide Samuel Adebayo
Ayomide Samuel Adebayo
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Peculiar beatz
Peculiar beatz
프로듀서

가사

Unusual!
Seeing is believing
But no be wetin devil show, ooh
Sticking to my feelings 'cause nobody love is true
The works I've been putting on myself
Padi man, you cannot come close
Still yet, I'm roaring inna the ears of the jungle
I'm king, you know (ahnn-ahnn yeah)
I just wan deh on code, (ahnn-ahnn)
I no deh lose my coast, (ahnn-ahnn)
Me just wan deh alone, (ahnn-ahnn)
And me no really send no foes, ahnn (ahnn-ahnn)
I just wan dey my own
Dey my day for my zone
Me, I don smoke Igbo, uhhnn
Ti mo to fa kanaku, ooo
Yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah-yeah
Cos see, as dem pull their strings in silence
Pull my own for secrecy (uhnn!)
But me know that proper thing too big
Wetin Jah destined in me (uhnn!)
Pay heavy price for this music shit
With no fee, willingly (uhnn!)
And you go search Prime for years before you find this kind delivery
For man a' life things slow
My mind dey pains and me stay focused
Diamond in the rough, and me still find gold
Shine your eyes well, dem go fit take your gold
Dem fit take your gold
Ey! Me, I just deh look bad man on a low
Me don't ever see all the shades dem a throw
Staying up high while I gaze on my foes
Gaze on my foes, ooh
Standing on the mic, you should know I neva stagger
All I do is winning, and my name is growing larger
Writing all these lyrics, and my pen is getting finer
Jah be my ink
Don't you see I'm flowing faster
Ahnn-ahnn
I no deh lose my coast, (ahnn-ahnn)
Me just wan deh alone, (ahnn-ahnn)
And me no really send no foes, ahnn
I just wan deh on code (I just wan dey my zone)
I no deh lose my coast (I no dey lose my coast)
Me just wan deh alone (Me just wan dey alone)
And me no really send no foes, (ahnn-ahnn, yeah-yeah)
Hey y'all, brace up
You know say WRIO wanna fuck it up
See that my flow, innit sharper than a razor
Brace up!
Leave am, make a' man a' man fuck it up
You know say WRIO fit fuck than a razor
Brace up!
Written by: Ademodi Adewale Ayomide, Ayomide Samuel Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...