album cover
Big Things
460
Christian & Gospel
Big Things은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 31일일에 SOP Records에서 발매되었습니다.The Spirit of Prophecy
album cover
발매일2025년 10월 31일
라벨SOP Records
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Spirit of Prophecy
Spirit of Prophecy
백그라운드 보컬
Adejola Rhapsody Dosunmu
Adejola Rhapsody Dosunmu
리드 보컬
작곡 및 작사
Adejola Rhapsody Dosunmu
Adejola Rhapsody Dosunmu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ife Ogundeko
Ife Ogundeko
프로듀서
Temitayo Adisa
Temitayo Adisa
프로듀서
Theophilus Aiyedogbon
Theophilus Aiyedogbon
믹싱 엔지니어

가사

Big Things Everyday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Monday to Monday
I carry Big Things for head like Improper fraction
If I wear oversize, omo that is my fashion
I no dey talk too much I dey show you by action
Na for high places na my name dem dey mention
More than I think or imagine
Na him my own God been dey do
So me no go limit myself na wetin mighty me I go do
As a Living Seed on a Monday
I dey do great things on a Tuesday
I crush heavyweight on a Wednesday
And I no dey looku back on a Thursday
Now I'm thanking God it is Friday
I dey celebrate on a Saturday
I share testimonies on a Sunday
And I'll do it all over again on a Monday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Monday to Monday
No matter the size of the mountain
Omo me I go climb am
The one in front of my Zerubabbel
That one come down
Na outside shot I dey score
Cos I dey think outside of the box
And I can do all things through Christ
Wey dey strengthen me
Big things I dey do
Big things I dey do
Everyday Hallelu
Na greater works my Jesus say I go dey do
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Big Things Everyday
Monday to Monday
Written by: Adejola Rhapsody Dosunmu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...