album cover
PRODIGY
162,095
Pop
PRODIGY은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 18일일에 Get A Stack Records The Orban Company에서 발매되었습니다.MENACE TO SOCIETY ||
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:20 - 00:25
PRODIGY은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:20
01:15
01:30
01:50
00:00
01:55

크레딧

실연 아티스트
6uff
6uff
백그라운드 보컬
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ugochukwu James Agu
Ugochukwu James Agu
믹싱 엔지니어
Lucky Freeman
Lucky Freeman
책임 프로듀서
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
책임 프로듀서
Darozi
Darozi
프로듀서
Uchechukwu James Agu
Uchechukwu James Agu
마스터링 엔지니어

가사

[Intro]
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
[Verse 1]
No make us get meeting
Cos we go run, scatter everything
Broken bottles, like ten pieces
E no dey photogenic
If you jonze na priority
That your face, dem go blemish it
Bad till eternity
Gbedu sick, I need medicine
As I dey find my way o
At the same time, I dey my lane
For the trenches na fire dey
Wey juju jam ogbanje o
No be by say you be omo aiye o
All of us go still kpai one day o
You go lie down below six feet
And your chapter e don finish
[Bridge]
If you don't know about me
Make you find out
I be the prodigy, no denial
Too many enemies for my far right
But till eternity, I'm on fire
[Verse 2]
I'm sick with da flow who's iller?
You're a vagabond
If you think otherwise
Double copy that
Black Mercedes, AMG seats
One Caucasian, two Lebanese
That one na least
I never miss my bench press
Tell them make dem create space
Coming with a great pace
Omo you go break waist
Feel am for your prostate
Hope you get the message
You gon' need a safe place
[Outro]
It's crazy how they think
After all this while, I'm gon' fall off
Really, I never take a break
Matter we dey perpetrate
You go fear the escapade
Doings e go escalate
Bullet e go penetrate
Make you no dey vibrate
Cos I get men wey go wele you
Them available
And the P no dey cost
Types and variables
Hmmm, I no dey joke
This one no be Sabinus
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...