album cover
Mayan
album cover
Mayan은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 8일일에 Go Harder Inc (GHI)에서 발매되었습니다.Mayan - Single
2025년 10월 8일
라벨Go Harder Inc (GHI)
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Cali or Cana make you go bana
(Jògèdè Jògèdè wa wa Jògèdè Jògèdè Jògèdè Jògèdè wa wa Jògèdè)
Everybody welcome to my party now
(welcome to my party now)
Ìbàdí nla
Everybody welcome to my party now
Yusuf wole pelu awon omo badi nla
Say dem wan my big big kala
With their big big baca
Ebelebe caterpillar oh
Everybody welcome to my party na
See rocking she wan dey test my stamina
Omo shoma gbemi traba
Gimme better
No dulling here
Tonight I go chop you like kote
This your bunda dey cause gobe
Up ina club azul ace and rozay
Casamigos oya throway
Tonight I go chop you like kote
This your bunda dey cause gobe
Up ina club azul ace and rozay
Casamigos oya throway
Timba ti shayo
Henny for the system you know how the thing dey go
Mo ma shomo wole
Èlè tó ketan yen o ma latan
Ko sha ti Mayan
Fa Cali or Cana
Make you go go bana
Make you go go below
Èlè tó ketan yen o ma latan
Comot for road you no want kwanta
Send my funds as soon as the transa
Done confirm, ogologo tùngba
Omopé ti gbopé mo ya bùgá
Monday through Sunday ayé gbopé
Sárágbowó, yé ma sòro
Akingbúlùgbé Ajígbopé
Omolópé sha ma shopé shopé
Because how many men done fall for the street (shomò)
How many men make am for the street
(Damò)
How many men?
Many men wey dey find greener pasture wey done japa overseas
(Ópòr)
How many men wey dey hot for the street (shomò)
How how many men done broke for the street (sho damò)
Many men yapayaski
Wey Dey find me
Won le mu mi
Won ma ku ni oloun
Timba ti shayo
Henny for the system you know how the thing dey go
Mo ma shomo wole
Èlè tó ketan yen o ma latan
Timba ti shayo
Cali or Cana
Make you go bana
Make you go go below
Èlè tó ketan yen o ma latan
Timba ti shayo
Henny for the system you know how the thing dey go
Mo ma shomo wole
Èlè tó ketan yen o ma latan
Ko sha ti Mayan
Fa Cali or Cana
Make you go bana
Make you go go below
Èlè tó ketan yen o ma latan
Written by: Ogodo Oluwadunsin Zion
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...