album cover
My Guy
4
World
My Guy은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 17일일에 Agege Vyperz Music에서 발매되었습니다.My Guy - Single
album cover
발매일2025년 10월 17일
라벨Agege Vyperz Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

가사

Jahlead on the mix
Woah woah
Moveek baby oo
Zanzan Zanzan
Zanzan Alhaji
Alhaji
Young DJ on the beat
I saw the sign
(saw the sign)
And I follow the light
(follow the light)
Make I yarn you watin go be, go surely be
All the bad belle people wey no like me
Never know how tomorrow go be
(oh no)
Yeah yeah never know how tomorrow go be
No lies, if I take you back to my past
Wallai I swear you would be traumatized
Money money calling me
(calling me)
Money necessary
Thank God for life
Alhamdullilah
Well done My Guy
(well done my guy)
We know as e be, all the struggle go come pass by
(go come pass by na na)
Calm down My Guy
(calm down my guy)
All the money everything wey we need we go get ham pa
(we go get ham pa yeah oh yeah eh)
Stay strong My Guy
This song na for all my guys
Wey dey hustle so things go come by
E no easy all of una dey try
Only God know watin dey our mind
(na na na)
I na know say everybody get one thing he dey face oh
(he dey face oh)
And as e be so as you dey hear me you fit relate oh
(you fit relate oh)
Say tonight we go jaiye oo
(mm)
All of my guy go shaye oo
(shaye oh)
Make dem bring 2 bottles of Azul and 9 more bottles of Champagne oo
Make we celebrate our journey
And if I tell you all the things wey man don see
Before my life come be. Yeah
Well done My Guy
(well done my guy)
We know as e be, all the struggle go come pass by
(go come pass by na na)
Calm down My Guy
(calm down my guy)
All the money everything wey we need we go get ham pa
(we go get ham pa yeah oh yeah eh)
Well done My Guy
(well done my guy)
We know as e be, all the struggle go come pass by
(go come pass by na na)
Calm down My Guy
(calm down my guy)
All the money everything wey we need we go get ham pa
(we go get ham pa yeah oh yeah eh)
Stay strong My Guy
Written by: Moveek, Zanzan Alhaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...