album cover
Fun
album cover
Fun은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 20일일에 LAVISH RECORDZ에서 발매되었습니다.Fun - Single
2025년 10월 20일
라벨LAVISH RECORDZ
언어English
BPM157
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Bravo trendz the craft president
It is lyl bravo p' on this one
(If I fail today, I go try again
As per say life dey
Let them know say hope dey
Let them know say hope dey)
Oluwe ma wee
Me I dey my lane
Cause the same person
You call your niga
Fit to blow your babe
From grace to grace
Ajeh I sabi play my game
But I feel so sad something
I feel like omah lay
Even me eazi
Knows bitches are unthrifty
Temi ajibade, omo otedola mon
Bitches catching cruise
Wifie catching feelings
To see true love
Ti di strong connection
We're just here to have fun
Awon padi won bi nu
Won fe non wo, won non ehhh
We're just here to have fun
Don't it so serious eh!
(Don't take it so
Dont take it so see ehhh )
We're just here to have fun
Awon padi me won bi nu
Won fe non wo, won fe non wo paa
Money wey you
No spend no be your own
So me dey one corner dey
Tye my igbo
Ehhh. Them say life is for the living
But I no dey photogenic
Who dey see me
Because I no dey see myself
Ehhhhhhhhhh I don dey send raba
When I suppose dey send aza go house
Boy alone, I no fit to kill myself
We're just here to have fun
Awon padi won bi nu
Won fe non wo, won non ehhh
We're just here to have fun
Don't it so serious eh!
(Don't take it so
Dont take it so see ehhh )
We're just here to have fun
Awon padi me won bi nu
Won fe non wo, won fe non wo paa
Make anybody no touch my body
B'cause my body don dey hot like fire
(Bravo trendz the craft president)
Make anybody no touch my body
B'cause my body be like say is on fire
Ahh ya ya yah
Written by: Lyl Bravo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...