album cover
Obi (feat. Jeriq)
album cover
Obi (feat. Jeriq)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 14일일에 Stay Weird Inc / EMPIRE에서 발매되었습니다.Obi (feat. Jeriq) - Single
BPM179
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
I see I feel and carry the weight o
Na pesin wey e don do before go fit dey relate o
Dem dey move forward dem dey tell us make we wait o
Ki n ma na pound sterling, dollar, ki n nawo Kuwait o
Yeh, we no dey play for here ẹ gbọmọ lọna creche
Nothing wey you wan tell me for sẹ oloṣo mọna bed
As uno get helper ọga you gats getti sense
Forward like Zinedane Zidane emi lagba 10 (Iyoo)
[Chorus]
Kererenke (Obi)
Ile Awolọwọ (Obi)
A jẹja nibẹ (Obi)
Tinu ba bi mi (Obi)
Ma ra machine gun (Obi)
Ma pa gbogbo yin (Obi)
If una worry me, I summon AK forty se' (Obi)
Comment tu t'appelle (Obi)
Ole lo bọmọ jẹ (Obi)
As I dey cash my check (Obi)
Big alert mo fe (Obi)
Le' or illegal
Anything I touch e go prosper
[Verse 2]
Obi kererenke obi
Gbalụajị n'obi obi
Securing the KPA obi
Wetelụm paper obi
Negodu ife ọma Chukwu na-eme nwanne bịa lelee
When I dey on zero dollar where you dey walele, chai
Apụtalụm iru ọgụ mgbe m ka bụ nwatakịlị
Ụdị ego m na-achọ abụlọkwa nke kili kili
Alọba hapụcha ọbụna ịghọtalọ yadịba
Mmemme Calabar my show na-adị ka the carnival (Iyoo)
Iru oche morning mass ife dị m n'aka bụkwa bulletin
Fa na-agba m egbe but praise the lord no bullet in, wonderful
[Bridge]
A n kede oh oh, kere (Wonderful)
I commot mama house I find money go (Wonderful)
I enter lagos city commot igberiko (Wonderful)
Yoruba owo, Hausa kudi, Igbo ye m ego (Wonderful)
[Chorus]
Kererenke (Obi)
Ile Awolọwọ (Obi)
A jẹja nibẹ (Obi)
Tinu ba bi mi (Obi)
Ma ra machine gun (Obi)
Ma pa gbogbo yin (Obi)
If una worry me, I summon AK forty se' (Obi)
Comment tu t'appelle (Obi)
Ole lo bọmọ jẹ (Obi)
As I dey cash my check (Obi)
Big alert mo fẹ (Obi)
Le' or illegal
Anything I touch e go prosper
[Outro]
Kere n ke keke ile Doctor Monet
A jẹja nibẹ
A mumi nibẹ
Nnkan ta ṣe nibẹ, ẹ jẹ ko mọ nibẹ
Shoe get size, okirika getti quality
So make unno go price my people getti policy
Written by: Isreal Olanrewaju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...