album cover
TIME
Afro-Beat
TIME은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 10월 31일일에 Nova Recordings에서 발매되었습니다.TIME - Single
album cover
발매일2025년 10월 31일
라벨Nova Recordings
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

실연 아티스트
Wonda
Wonda
리드 보컬
작곡 및 작사
Blessed Edewor
Blessed Edewor
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
MSRY
MSRY
프로듀서

가사

Pre chorus
I see you are praying and you hoping
Say your life go fit change o
But you don pray and you work so hard
But life still the same oh
Be like you wan come dey give up
You see your friend dem dey go up
E come be like say no be the same God
Na dey bless everybody
Chorus
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my time go come
I know my own go come
I know my own go come
Verse 1
Now my flow na the latest
Forget the people wey no rate us
Dem be no wan to play us
Dem be no wan to help us
But right now Dem no even get choice
Bcos when God wan lift a man
Nobody go fit stop that man
Make you no go dey waste your time
Life fit be hard sometimes
no let that dime your light
My brother let your light
Make e to shine so bright
You know say life fit be hard sometimes
Make that no dime your light
Let your light shine so bright
Only the strong survive
Chorus
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my own go come
I know my time go come
I know my own go come
I know my own go come
Verse 2
Where money dey go nobody afi know
Cos the way money slow to come
And the way the money quick to go
E dey make me wan dey wonda
MI the only one that see it that way
When the money go away dey follow go away
When the money come again dem come again
Family and friends everybody o
Only love you for what you bring to the table
You no get dem put you under table
That’s just life and the way it goes
E don make many people sell their soul
E don make many go to early grave
Na e make if you no get nobody
wan dey for your side
Life e na turn by turn
Outro
Life e na turn by turn
Make you no give up oh
Your sef go come
I know say e go come
E dey come e dey come e dey come
E dey come
Written by: Blessed Edewor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...