album cover
Intellectual
2
Afro-Beat
Intellectual은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 20일일에 Killer Producer에서 발매되었습니다.Solitude - Single
album cover
발매일2025년 11월 20일
라벨Killer Producer
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

크레딧

실연 아티스트
Killer Producer
Killer Producer
실연자
작곡 및 작사
Harryson Favour Soberekon
Harryson Favour Soberekon
가사
Gideon Amaechi Ituma
Gideon Amaechi Ituma
가사
Godson Lekia Topbie
Godson Lekia Topbie
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Killer Producer
Killer Producer
프로듀서

가사

I tell am o
I like a girl with an intellectual
Hmmm
Na Wetin o
Na Wetin make i Dey miss Vanessa
Hmmm
How many o
How many ways i Dey take to enter
Hmmm
How many months
Since many months i Dey look calendar
How many more
How many more
do i need to find out
Na Holy Ghost
Na Holy Ghost
Wey go bring repentance
I like a girl with an intellectual
make I order Mẹ́ta
I no dey do local emi commercial
Mm mm
babe ṣànú mi
never had a girl way doll me kpa
abi na cudi
alahagi no fit reachi my status sha
I tell am o
I like a girl with an intellectual
Hmmm
Na Wetin o
Na Wetin make i Dey miss Vanessa
Hmmm
How many o
How many ways i Dey take to enter
Hmmm
How many months
Since many months i Dey look calendar
tell me what are mine missing
when for my place dem dey call me oyinshi mmm
auntie you no get odeshi
why you dey act like say you be commando mm
I no go lie you
Girl i swear down say you no be my type
na your yansh babe
Na em make I dey reevaluate am ahhh
palpitate
stimulate
she wants it
This your waste
if I leave am na jonsing
I know say you feel it ahh
Ẹ́ bà dí ẹ chinekeme ahh
Sanu qweli qweli
Má lọ sákósíbé
Malo tuna tuli ah
I tell am o
I like a girl with an intellectual
Hmmm
Na Wetin o
Na Wetin make i Dey miss Vanessa
Hmmm
How many o
How many ways i Dey take to enter
Hmmm
How many months
Since many months i Dey look calendar
Written by: Gideon Amaechi Ituma, Godson Lekia Topbie, Harryson Favour Soberekon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...