album cover
Zuzu
70
Music
Zuzu은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 21일일에 Divizzion에서 발매되었습니다.Zuzu - Single
album cover
발매일2025년 11월 21일
라벨Divizzion
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Rukky
Rukky
실연자
YALABABAYALA
YALABABAYALA
드럼
작곡 및 작사
Oghenerukevwe Emegboro
Oghenerukevwe Emegboro
작사가 겸 작곡가
Emmanuel Inung
Emmanuel Inung
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
YALABABAYALA
YALABABAYALA
프로듀서

가사

Ololiya eh eh liya
Eh eh liya eh eh
Yalababayala
Urrr
Na from the ghetto wey we start dey sing
Nobody see the vision
I show them my gallery oh
Nobody see the picture
Na failure be my allergy oh ah
I'm ready oh
Dreams no dey die near me ah
I dey push and pull oh, find am
E dey for lungu, find am
I no fit to zuzu, find am go
I dey find am
E never too late, find am
Opportunity dey, find am
I no fit dey zuzu, find am go
I dey, find am
It's a long journey
E get as e be
Good things no dey come easy urrr
But you no fit judge, you no be Finidi
Omo e get as e be
Good things no dey come easy
They want to know my matter
They want to know my balance
I check the formula
Know say me sef I get the lamba oh
Some dey wey wan see karma
Catch up with me turn me Nama oh
Bad belle oh na na
I roll one Cana, no wahala ooooh
I dey push and pull oh, find am
E dey for lungu, find am
I no fit to zuzu, find am go
I dey find am
E never too late, find am
Opportunity dey, find am
I no fit dey zuzu, find am go
I dey find am
Ololiya eh eh liya
Eh eh liya eh eh
Na from the ghetto wey we start dey sing
Nobody see the vision
Na from the ghetto wey we start dey sing
Nobody see the vision
Written by: Emmanuel Inung, Oghenerukevwe Emegboro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...