album cover
E Get Why
156
Music
E Get Why은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 19일일에 eBaykada_Gameboi에서 발매되었습니다.Sochi The Manchi
album cover
발매일2025년 11월 19일
라벨eBaykada_Gameboi
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM78

가사

Person wey dey borrow person car
Person wey Dey drive person car
No Dey pass one way
Garri never believe e go rise
Na water wey e na e ginger ham
Me I Dey yarn from a fact
If I wasn’t born for this I no go Dey here
No go where dem no call you
No let money finish for ur hand
E get why
If you see the way I Dey jab
E get why
Back to back I Dey bomb
E get why
Who no go no go know
E get why
Oso ndi owe ndi
Old soja e never die
E get why
Advisers no helper
E get why
Leave mata for matayas
E get why
Oso ndi owe ndi
Try make you get to avoid see finish
And if you go get make e no finish
Things Dey come Dey come
And things Dey vanish
Vanity you never see anything
Kaki no be leather
Some blood no be blood
My own na my own
Our own na our own
Man no be God
And God no be man
Heading to the top
And man no go fall
Person wey dey borrow person car
Person wey Dey drive person car
No Dey pass one way
Garri never believe e go rise
Na water wey e na e ginger ham
Me I Dey yarn from a fact
If I wasn’t born for this I no go Dey here
No go where dem no call you
No let money finish for ur hand
E get why
If you see the way I Dey jab
E get why
Back to back I Dey bomb
E get why
Who no go no go know
E get why
Oso ndi owe ndi
Old soja e never die
E get why
Advisers no helper
E get why
Leave mata for matayas
E get why
Oso ndi owe ndi
Written by: Sochima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...