album cover
Hypocrites
3
Music
Hypocrites은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 4일일에 Amikedi Tito에서 발매되었습니다.Hypocrites - Single
album cover
발매일2025년 12월 4일
라벨Amikedi Tito
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
Amikedi Tito
Amikedi Tito
실연자
Kayprimez
Kayprimez
실연자
Calebstar
Calebstar
실연자
Ubong Tom
Ubong Tom
보컬
작곡 및 작사
Ubong Tom
Ubong Tom
작곡가
Salaudeen okikiola
Salaudeen okikiola
가사
Caleb Udoh
Caleb Udoh
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Calebstar
Calebstar
프로듀서

가사

Amikedi Tito here, o yea yeah
Uhn na na na naa
Uhn na na na naa
Uhn na na na naaa
Back in the days, when paddy man been Dey beg
Many of them carry first
But, I still need Dey wait (ahn ahn ahn)
And sometimes the neediest man go Dey vex (go Dey vex o)
Because say, money no Dey (the money no Dey)
And then bills too no Dey wait
(Ahn ahh, ahn ahn ahn)
So many call me Ogbolo (yea yeah)
Na God be my unlock (yea yeah)
I been get dishonored (o yea yea yea yeah)
Go ask from idris Wayforward (na dem know)
Them carry me play for Isolo (yea yeah)
Now I need more love o, love o
No one that I can see
No one wey be sainty
No one, many hypocrites
No one that I can see
No one wey be sainty
No one, many hypocrites
Before you shock me brother
Can you shock my opay first
I go know say you mean business
Shey man must to live with stress
Mio raye gbe ediye sin
Cause I've learnt a lot of lessons
My story has passed genesis
If na prank I don fall in many
Wonipe kin jade, mojadetan
Eri bose n jama ole ni ko le ja
Dada mi o le, O ni aburo to le ja
Before you hurt me, yoju wo ile
Am not born with golden spoon, tin ba rikan ma ji mun
Omo oro gbowo kole oju
Cause if you no get iyen lo le ju
Ki talaka gbaadun, olowo edaakun
Some have food but they cannot eat
Some can eat but they have no food
We have food and we can eat
Glory be to the almighty
So tell me why, as far say God dey somo
Listen to the sermon big thanks Giving
Ariwo Ayo ni ile mi gbadura mi ko de gba ope mi
I dey sing hosanna
Everyday I thank you Jehovah for the life you dey give me power
Me i no get time to dey bother
Cause na you wey dey
No other
Only soft life i dey live now
Me i no get time to dey borrow
Steady cash out on the low low
Na money, na money
Dey make man dey face somethings
And i just wan dey soji, cause i wan plenty money
Na money, na money
Dey make man dey face somethings
And i just wan dey soji, cause i wan plenty money
No one that I can see
No one wey be sainty
No one, many hypocrites
No one that I can see
No one wey be sainty
No one, many hypocrites
Written by: Caleb Udoh, Salaudeen okikiola, Ubong Tom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...