album cover
Active
13,957
Music
Active은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 21일일에 Independent에서 발매되었습니다.Active - Single
album cover
발매일2025년 11월 21일
라벨Independent
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

크레딧

실연 아티스트
Young infinix
Young infinix
리드 보컬
작곡 및 작사
Young infinix
Young infinix
작곡가
Jessie Barika Legbara
Jessie Barika Legbara
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Torrye
Torrye
프로듀서

가사

(Active, Torrye)
Say
Youngy youngy youngy finix
I don drop my aza, eh
I never see my money
I Dey wait for my gee, eh
Dem never talk any thing
Dem say me I too Dey dull
Eh PH boy, I no fit dull
We no Dey dull, the race no dull
Say say
Rumuokoro boys, we active
Mile 3 boys, we active
Choba boys, we active
Alakahia boys, we active
Ogoni boys, we active
Rumuokwachi boys, we active
Rumuokwuta boys, we active
Mile 1 boys, we active
Say Young infinix
Don come again
I don show
I don bring am again
Say
I carry my GLE
I put am for eh
control comfort
Till I jam all these
Control popo
Them say make I pack
For control statement
What do you do, put am there
What do you study, put am there
Where you Dey go, put am there
Wey the backy, put am there eh
Say Na forex oh, put am there
Psychology, put am there
Say Na Uniport, put am there
Call my dealer, eh put am there
You think say na just wire
I light my Baki
I hold my cigar
Make I no go trust this **** eh
Cos all of them on khaki
Rumuokoro boys, we active
Mile 3 boys, we active
Choba boys, we active
Alakahia boys, we active
Ogoni boys, we active
Rumuokwachi boys, we active
Rumuokwuta boys, we active
Mile 1 boys, we active
I don drop my aza, eh
I never see my money
I Dey wait for my gee, eh
Dem never talk any thing
Dem say me I too Dey dull
Eh, PH boy, I no fit dull
We no Dey dull, the race no dull
Say say
Rumuokoro boys, we active
Mile 3 boys, we active
Choba boys, we active
Alakahia boys, we active
Ogoni boys, we active
Rumuokwachi boys, we active
Rumuokwuta boys, we active
Mile 1 boys, we active
Written by: Jessie Barika Legbara, Young infinix
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...