album cover
Fanta
album cover
Fanta은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 1일일에 PATTO X에서 발매되었습니다.STILL HIM
앨범STILL HIM
2025년 12월 1일
라벨PATTO X
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

It's Patto on the microphone
Give me assurance
She say give me assurance
Wetin I no do for you
The love wey you show me so
Na true?
For long, I've been waiting for you
For so long
I've been searching for my boo
Ayy ay
Iwere wan sip Fanta
Iwere wan sip Fanta
Iwere
The way she wan sip Fanta
She say she wan sip Fanta
Iwere eh
Ay she wan sip Fanta
Iwere wan sip Fanta
Ahh ay
She wan sip Fanta
She say she wan sip Fanta
Ahh ay
Wetin I no do for you
Wetin I no send to you
You tell me say Oga take me to moon
Say everything she want, na assurance
Na assurance
Today oh
Today for your A
I go show you say mama today
I go show you say mama today
Nothing is expensive to me
Show me you love me truly
To other girls, I am bully
I am bully
I'm not a bully
So baby love me truely
Wetin I no do for you
Wetin I no do for you
You say you say you say
Love me true
Say you love me true
Me true
Written by: Patrick Obianwuzia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...