album cover
Over
1,138
Music
Over은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 11일일에 Epidemic Sound에서 발매되었습니다.Over - Single
album cover
발매일2025년 12월 11일
라벨Epidemic Sound
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Teeklef
Teeklef
실연자
Ebuka Unogu
Ebuka Unogu
프로그래밍, 보컬
작곡 및 작사
Ebuka Unogu
Ebuka Unogu
작곡가, 가사
프로덕션 및 엔지니어링
Ebuka Unogu
Ebuka Unogu
프로듀서

가사

O baby girl you're the one for me
One for me
But now our thing is over
Our little thing is over
All other girls dem dey want pon me
Want pon me
But me no want them over
Our little thing is over
Yeah yeah
And nowadays you no wan see me
You no fit tell me say you fancy me
Shebi na you or you can’t see me
Shebi na you or you can’t see me
All of a sudden with no chance for me
Wetin you want baby answer me
Wetin I do baby try see me
Wetin I do baby try see me
Yeah yeah
Tilla man
Tilla man way
For anyone heart fi ache tonight
A many man love fi make the light
Sinner man
See no man way
See everything good fi end tonight
And if it’s on us we’ll find the light
Cos whole time me try pree you
You tryna cancel me
Your smile a man city
I like the way
You make me work
Gyal
Mi love
Consider
A many man love fi make the light
O baby girl you're the one for me
One for me
But now our thing is over
Our little thing is over
All other girls dem dey want pon me
Want pon me
But me no want them over
Our little thing is over
Yeah yeah
And nowadays you no wan see me
You no fit tell me say you fancy me
Shebi na you or you can’t see me
Shebi na you or you can’t see me
All of a sudden with no chance for me
Wetin you want baby answer me
Wetin I do baby try see me
Wetin I do baby try see me
Yeah yeah
If anyone there fit help my chargie
Fit help my chargie
Oh no
If anyone there fit help my chargie
Fit help my chargie
And nowadays you no wan see me
You no fit tell me say you fancy me
Shebi na you or you can’t see me
Shebi na you or you can’t see me
All of a sudden with no chance for me
Wetin you want baby answer me
Wetin I do baby try see me
Wetin I do baby try see me
Yeah yeah
Written by: Ebuka Unogu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...