album cover
work
album cover
work은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 21일일에 7243526 Records DK2에서 발매되었습니다.LIFE FOR SKI
2025년 11월 21일
라벨7243526 Records DK2
언어English
BPM84
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Hahaha
Topboy geng
I nofit nang wey I nova work but I fit nang wey I nova chop ye
Can't stop yeah he won't stop di boydem want na beer oboy gi me top huh
Time be dan pass for di enta bush for go loq time be dan pass for di loq with no chop
Time be dan pass for di chop wey you nova work time be dan pass for di work wit no outcome nigge
Bolo dey na for hustle okay boy ei be like you get thing for do
All Les day man di check sense for the mbouru
I no like me lie I always stand for the truth, I like my life you talk ya truth they go killu
You fvck up for Bambili in particular dealin wit you in this bitch boy is personal
Run that mop Topboy pullup wit some axe for corner
I be di pop skip just for feel say I nobi addict now I dan fvck up myself dealin with anxiety
Okay okay babe come on talk to me is you really wimme or you here for money
I wukop for sharp pop ma P mixam wit reactor
Boydem kno man dey breeze for front like conductor
Guy dem want for beef I clear the ting like contractor
Heal their pain with my music man dan ton na doctor
Lay low tingdem get to show no matter how ei slow we di came fvck who dey for road
I repeat they only call my phone matta doe matter of fact fvck that perika from Batibo
Lost in my thoughts am the definition of being lonely
Being lonely don't mean I need someone get that clearly
Since you came into my life I been crazy goin crazy goin crazy actin like a baby on a daily
Makin history that's just how we live shit is mandatory always comot lit boy
Fvck the talking pull up and just do it boy I be wit it if you wit it Is you ready boy?
I yah bad for that nga einodi do yi job I yah bad for yi bro ei just like for chop
I yah bad for you bro you just like for extort I yah bad for you bro you no like for work
But me, I nofit nang wey I nova work but I fit nang wey I nova chop ye
Can't stop yeah he won't stop di boydem want na beer? oboy gi me top huh
Time be dan pass for di enta bush for go loq time be dan pass for di loq with no chop
Time be dan pass for di chop wey you nova work time be dan pass for di work with no outcome
Nigge you understand now nor? Geng geng haha
Time be dan pass time be dan pass time be dan pass time be dan pass hmm
Doo doo dooo
Written by: Mac Ju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...