album cover
Omalicha
album cover
Omalicha은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 15일일에 Wavvy sounds에서 발매되었습니다.Omalicha - Single
2022년 9월 15일
라벨Wavvy sounds
언어English
BPM106
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I'm now enrolled into your school
When my arm is wrapped around you my plight goes I know if you tell nobody nobody how I feel
I'm now enrolled into your school My ex been teach me lesson
But I know love is real
Make we set-up a new standard Call it love standard Then we go standout
Make we start am from new chapter, you love how that sounds, Fasten your seat belt
I wan dey with you (OMALICHA)
Grow old with you (OMALICHA)
Kiss your lips and hold your body na you wey I chose
(OMALICHA)
Shey you go stay with me (OMALICHA)
Grow old with me (OMALICHA)
Born my pikin no divorce me na you wey I choose girl
Them no fine reach my baby lie lie oo she be final oo ahh ahh
Tell other girls to avoid me bye bye oo, I don find my own Ahh ahh
Oya ro ro te te show them something okpekete go low my bebe my bebe my bebe my bebe ahhhh ahhh ahhhh
I know I know love is not enough
I know I know promises are bluff
I know I know love no dey my blood
Sisi if na beauty dah afo ada ukara
My baby no get no drama if them touch you I go cause yawa we Japa nahh go Ghana
Oooh gentle dey love me
Your love is a drug ohh
Others dey jealous Mee oo
Your love is a must ooo
Them no fine reach my baby lie lie oo she be final oo ahh ahh
Tell other girls to avoid me bye bye oo, I don find my own
Oya ro ro te te show them something okpekete go low my bebe my bebe my bebe

Written by: Wisdom Benjamin Thomas
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...