album cover
Running
3
Music
Running은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 5일일에 Tony Stake에서 발매되었습니다.Running - Single
album cover
발매일2025년 12월 5일
라벨Tony Stake
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I no know know
I no know know know know hey!
I no know know
I no know know know know hey!
running running running running
So many days wey i dey for you
so many night wey i pray for you
When my feeling were knocking
my body was shaking
So many days wey i dey for you
so many night wey i pray for you
When my feeling were knocking
my body was shaking
My Eva Evaaaaaaa
I no know know
I no know know know know hey!
My Eva Evaaaaaaa
I no know know
I no know know know know hey!
running running running running
nothing go do make i forget
wetin you do when i no get
running running running running
nothing go do make i forget
wetin you do when i no get
Love and affection
na wetin i give with no question
but you never believe me
say na tease i dey tease you o
I don too compromise
thinking of you make me want to fight
i no go gree make you make me cry
i need a peace of mind
that\'s why i am pleading
no think say na misleading
cos you never believe me
you never really care eh eh
My Eva Evaaaaaaa
I no know know
I no know know know know hey!
My Eva Evaaaaaaa
I no know know
I no know know know know hey!
running running running running
nothing go do make i forget
wetin you do when i no get
running running running running
nothing go do make i forget
wetin you do when i no get
running running running running
nothing go do make i forget
wetin you do when i no get
running running running running
nothing go do make i forget
wetin you do when i no get
Written by: Tochukwu Anthony Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...